Di Nigeria goment don deny di claim say United Arab Emirates don lift visa ban wey dem impose on Nigerians wey wan travel go dia kontri. For October 2022, UAE ban Nigeria and 19 oda Africa kontris. Bayo Onanuga, one of di tok tok pesin for president Bola Tinubu say United Arab Emirates neva startContinue reading “Breaking News: Tori say the lifting of the visa ban on Nigerian travelers by the UAE is false.”
